Lirik
See!
Na me be that pikin
Wey dem born without a silver spoon
I decide to chop with devil
I no go carry spoon
He know what's up if e carry do
And e go sup if he carry move
No go do wetin dem ask u
When you no fit talk
Cause problem only prayer go fit solve
Dubai with sidechick ma'le never chop
Gucci cap on top ur empty skull
See
My mama dey miss me
My ni*gas dey listen
I'm on a journey
One day all of una go gist me
My conscience dey guide me
World people dey judge me
I don dey old
When I go see woman
Wey go love me?
My neighbors dey beef me
Their neighbors dey beef dem
Their neighbors dey beef dem
Their neighbors dey gist me
You noas e dey pain me?
My own pikin
I no dey see am on a daily?
See
Shay na to sidaan nai for pay me?
Una no for tell me say I lazy?
Disgrace me?
But you can never erase me
I'm out of breath
It's getting harder but I stay still
Shout out to everyone that told me no
Treat am like s*x
When I tell you no
No means no
I promise na because of you
I still dey rap
No be durag
No be gele
No be cap
I'm no different
I'm just the apple that fell far
The one who woke up early
Broke fast fore twas breakfast
The one born in Warri but wanted breakfast in belfast
All those who ever doubted
You will regret that
Mehn
Yesterday was crazy
Yesterday was bad
Yesterday was lazy
Yesterday was sad
Yesterday is a history
Yesterday was down
Tomorrow is a mystery
But today I'm crowned
You're blessed and highly favored mama
After God and Jesus
You're my savior mama
I know I've been away I'm like a sailor mama
But na make people no look us
Call us failure mama
See
No be dodo no be beans
Pa'le death was the iceberg
Titanic no gree sink
Osami Agu'nise na five and six
People go dey party dey drink
You dey the same party dey think
If
Jollof go dey for you for takeaway
The one you carry come last week
E finish yesterday
See
They will never understand the pain
They will never understand the pain
You sell two of your wrapper
For me to write WAEC
Now look at me today in Californ'ia
They will never understand the pain
Shout out!
Written by: Oshomah JohnCoach Aminiabor