Canciones más populares de Fido
Canciones similares
Créditos
PERFORMING ARTISTS
Fido
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Awosika Olayemi
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Boi Choke
Producer
Letra
[Intro]
E-yea, Mr. Fido-do-do-do, yeah-yeah
Oshaa
(ChokeBoi, ChokeBoi)
[PreChorus]
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff, you dey hiss
Comot body, body no dey breath
Put on your shoe, make you stand at ease
All your sorrow, make you dance dem free
If e no be galala, galala, yeah
If e no be galala, I go give them fuji
Wọn ma jo o
Ijo o, ye-ye, ijo o, ye-ye, mm-ah
Mo ni, wọn ma jo-jo, mm
Ijo o, ye-ye, hm, and ma jo o, ye-ye
Ah, and if e no be galala, I go give them fuji
[Chorus]
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea
Joy is coming, joy is coming, ah
'Dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, early in the morning, e-yea
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming (Yea-yea), joy is coming (Yea-yea, mm)
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, early in the morning, e-yea
[Verse 1]
Up NEPA, up NEPA
(Woza)
Oluwa ti muna de
Awọn t'emi ṣanawọle, uhn-uhn-yeah
Do me gently, do me tender
Awọn kele gboriwọle, ay- ay
Awọn girlie gboriwọle, ay-ay-ay, e-yea
[PreChorus]
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff, you dey hiss
Comot body, body no dey breath
Put on your shoe, make you stand at ease
All your sorrow, make you dance dem free
If e no be galala, galala, yeah
If e no be galala, I give them fuji
Wọn ma jo o
Ijo o ye-ye, ijo o ye-ye, mm-ah
Mo n, wọn ma jo-jo, mm
Ijo o-ye-ye, hm, and ma jo o, ye-ye
Ah, and if e no be galala, I go give them fuji
[Chorus]
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, joy is coming, ah
Dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, early in the morning, e-yea
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming (Yea-yea), joy is coming (Yea-yea, mm)
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, early in the morning, e-yea
[Outro]
Do me gently, do me tender
Gboriwọle, ay-ay-ay
Ṣanawọle ay-ay-ay, yea
Up NEPA, up NEPA
Oluwa ti mu'na de, ay-ay-ay
Ṣanawọle, ay-ay-ay
Skrrr
Written by: Awosika Olayemi, Etop David Samuel